prick

Revision as of 20:09, 24 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English prick

Pronunciation

  • prîk

Play Play

Noun

  • Part of person body wey person dey use dey piss or nack.
  • If you dey baff e good make you wash your prick.  — (NSC_2020, If you are bathing you should wash your penis well.)
  • De don dey sell medicine wey dey help prick dey strong.  — (NSC_2021, They are now selling drugs for penile enhancement.)

Translations

  • English: penis