prick

Revision as of 10:47, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English prick

Pronunciation

  • prîk

Play Play

Noun

  • Part of person body wey person dey use dey piss or nack.
  • If you dey baff e good make you wash your prick.  — (If you are bathing you should wash your penis well.)
  • De don dey sell medicine wey dey help prick dey strong.  — (They are now selling drugs for penile enhancement.)

Translations

  • English: penis