Difference between revisions of "priest"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(17 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''priest'' | ||
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | * prîst | |
− | + | <sm2>Pcm-ng-priest.f.ogg</sm2> | |
− | === | + | <sm2>Pcm-ng-priest.m.ogg</sm2> |
− | + | ||
− | + | ===Noun=== | |
− | + | * Person for church or for [[shrine]] wey de wear special cloth wey im work na to dey help people consult di person wey ordinary [[eye]] no fit see. | |
− | + | ||
+ | :*{{ux|dv|When you hear '''priest''' wetin dey run enter your mind na juju.|(Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Ehen? You be '''priest''', I be '''priest'''. No tink sey because when you draw who you dey worship e be like oyibo and my own be like black man sey you own get power pass my own|(And then? You are a priest, I am a priest. Don’t think that becase when you draw who you worship they look like a Caucasian and mine looks dark skinned that yours is more powerful than mine.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[fada]] | [[fada]] | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''priest'' |
Latest revision as of 00:04, 8 March 2024
Naija
Etymology
From: English priest
Pronunciation
- prîst
Noun
- Person for church or for shrine wey de wear special cloth wey im work na to dey help people consult di person wey ordinary eye no fit see.
- When you hear priest wetin dey run enter your mind na juju. — (Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)
- Ehen? You be priest, I be priest. No tink sey because when you draw who you dey worship e be like oyibo and my own be like black man sey you own get power pass my own — (And then? You are a priest, I am a priest. Don’t think that becase when you draw who you worship they look like a Caucasian and mine looks dark skinned that yours is more powerful than mine.)
Synonym
Translation
- English: priest