Difference between revisions of "priest"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* priêst
+
* prîst
 
<sm2>Pcm-ng-priest.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-priest.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-priest.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-priest.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Person for church or for [[shrine]] wey de wear special cloth wey e work na to dey help people consult di person wey ordinary [[eye]] no fit see.
+
* Person for church or for [[shrine]] wey de wear special cloth wey im work na to dey help people consult di person wey ordinary [[eye]] no fit see.
 
 
:*{{ux|dv|When you hear '''priest''' wetin dey run enter your mind na juju.|(NSC_Abonyi_2021, Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)}}
 
  
 +
:*{{ux|dv|When you hear '''priest''' wetin dey run enter your mind na juju.|(Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)}}
 +
:*{{ux|dv|Ehen? You be '''priest''', I be '''priest'''. No tink sey because when you draw who you dey worship e be like oyibo and my own be like black man sey you own get power pass my own|(And then? You are a priest, I am a priest. Don’t think that becase when you draw who you worship they look like a Caucasian and mine looks dark skinned that yours is more powerful than mine.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[fada]]
 
[[fada]]

Latest revision as of 00:04, 8 March 2024

Naija

Etymology

From: English priest

Pronunciation

  • prîst

Play Play

Noun

  • Person for church or for shrine wey de wear special cloth wey im work na to dey help people consult di person wey ordinary eye no fit see.
  • When you hear priest wetin dey run enter your mind na juju.  — (Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)
  • Ehen? You be priest, I be priest. No tink sey because when you draw who you dey worship e be like oyibo and my own be like black man sey you own get power pass my own  — (And then? You are a priest, I am a priest. Don’t think that becase when you draw who you worship they look like a Caucasian and mine looks dark skinned that yours is more powerful than mine.)

Synonym

fada

Translation

  • English: priest