Difference between revisions of "priest"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Person for church or for [[shrine]] wey de wear special cloth wey e work na to dey help people consult di person wey ordinary [[eye]] no fit see. | + | * Person for church or for [[shrine]] wey de wear special cloth wey e work na to dey help people consult di person wey ordinary [[eye]] no fit see. |
− | |||
− | |||
+ | :*{{ux|dv|When you hear '''priest''' wetin dey run enter your mind na juju.|(NSC_2021, Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Ehen? You be priest, I be priest. No tink sey because when you draw who you dey worship e be like oyibo and my own be like black man sey you own get power pass my own|(NSC_2021, And then? You are a priest, I am a priest. Don’t think that becase when you draw who you worship they look like a Caucasian and mine looks dark skinned that yours is more powerful than mine.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[fada]] | [[fada]] |
Revision as of 20:10, 24 November 2022
Naija
Etymology
From: English priest
Pronunciation
- prîst
Noun
- Person for church or for shrine wey de wear special cloth wey e work na to dey help people consult di person wey ordinary eye no fit see.
- When you hear priest wetin dey run enter your mind na juju. — (NSC_2021, Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)
- Ehen? You be priest, I be priest. No tink sey because when you draw who you dey worship e be like oyibo and my own be like black man sey you own get power pass my own — (NSC_2021, And then? You are a priest, I am a priest. Don’t think that becase when you draw who you worship they look like a Caucasian and mine looks dark skinned that yours is more powerful than mine.)
Synonym
Translation
- English: priest