priest
Naija
Etymology
From: English priest
Pronunciation
- priêst
Noun
Person for church or for shrine wey de wear special cloth wey e work na to tanda for middle dey help people reach di higher person wey ordinary eye no fit see
- When you hear priest wetin dey run enter your mind na juju. — (Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)
Synonym
Translation
- English: priest