priest
Naija
Etymology
From: English priest
Pronunciation
- prîst
Noun
Person for church or for shrine wey de wear special cloth wey e work na to dey help people consult di person wey ordinary eye no fit see.
- When you hear priest wetin dey run enter your mind na juju. — (NSC_Abonyi_2021, Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)
Synonym
Translation
- English: priest