priest
Naija
Etymology
From: English priest
Pronunciation
- prîst
Noun
- Person for church or for shrine wey de wear special cloth wey e work na to dey help people consult di person wey ordinary eye no fit see.
- When you hear priest wetin dey run enter your mind na juju. — (NSC_2021, Whenever someone says priest what first comes to your mind is one who practices necromancy.)
- Ehen? You be priest, I be priest. No tink sey because when you draw who you dey worship e be like oyibo and my own be like black man sey you own get power pass my own — (NSC_2021, And then? You are a priest, I am a priest. Don’t think that becase when you draw who you worship they look like a Caucasian and mine looks dark skinned that yours is more powerful than mine.)
Synonym
Translation
- English: priest