Difference between revisions of "problem"

Line 19: Line 19:
 
:*{{ux|dv|Na di '''problem''' girls dey get be dat. |(NST_cleaned__3732, That is the issue that girls have.)}}
 
:*{{ux|dv|Na di '''problem''' girls dey get be dat. |(NST_cleaned__3732, That is the issue that girls have.)}}
 
:*{{ux|dv|Your life... you go still dey get pain, and '''problem''' here, and dere. |(PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be have different pains and difficulties.)}}
 
:*{{ux|dv|Your life... you go still dey get pain, and '''problem''' here, and dere. |(PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be have different pains and difficulties.)}}
:*{{ux|dv|Sabi people from United Nations don draw ear last year raise alarm say many Ivorians still dey suffer from skin and breathing '''problem''', and dem never fit get better help for di things wey happen because of di oil spill. |(bbc__86502, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|Many of Jehovah servant today dey do like Jesus because dem no let '''problem''' or any other thing comot their mind from wetin dem dey wait for. |(jw__23590, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di president still talk say im no get any '''problem''' to send di New York truck attack suspect go Guantanamo Bay for Cuba. |(bbc__37474, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Amina Juma, wey dey stay for Dar es Salaam plus dey use fake nails and eyelashes, tell BBC say she neva experience any '''problem''' wit fixing fake nails and eyelash. |(bbc__14772, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di tournament pass without any wahala of fan violence or '''problem''' with di facilities, FIFA president Gianni Infantino describe di tournament as great success. |(bbc__39088, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Henriette Baldwin say UNICEF go give chop for 1,300 children weh deh fit die for kwashoko, drugs for treat pikin dem weh deh get malaria, diarrhoea, and '''problem''' for breath. |(bbc__55704, __no translation__)}}
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* wahala 0.85 1460, palava 0.75 822, problems 0.72 170, quarrel 0.62 206, serious 0.62 1131, situation 0.62 437, trouble 0.59 318, condition 0.58 479, sickness 0.57 386
+
* [[wahala]], [[palava]], [[kasala]]
 
 
====Antonyms====
 
* wahala 0.85 1460, palava 0.75 822, problems 0.72 170, quarrel 0.62 206, serious 0.62 1131, situation 0.62 437, trouble 0.59 318, condition 0.58 479, sickness 0.57 386
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''problem''
+
* English: ''problem, difficulties, issues''

Revision as of 16:33, 19 March 2021

Naija

Etymology

From: English problem

Pronunciation

  • ˈprɑbləm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 74
  • Frequency rank in NSC treebank: 177
  • Frequency in raw corpus: 1537
  • Frequency rank in raw corpus: 247

Noun

Na strong ting wey dey happen or matter wey person get.

  • Na you be, be dier problem.  — (ONI_09_Before-I-Marry_M__22, You are the source of their problem.)
  • Na di problem girls dey get be dat.  — (NST_cleaned__3732, That is the issue that girls have.)
  • Your life... you go still dey get pain, and problem here, and dere.  — (PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be have different pains and difficulties.)

Synonyms

Translations

  • English: problem, difficulties, issues