Difference between revisions of "problem"

 
(12 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* wahala 0.85 1460, palava 0.75 822, problems 0.72 170, quarrel 0.62 206, serious 0.62 1131, situation 0.62 437, trouble 0.59 318, condition 0.58 479, sickness 0.57 386
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English problem
+
From: English ''problem''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈprɑbləm
+
* próblɛ̀m
 
<sm2>Pcm-ng-problem.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-problem.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-problem.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-problem.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 74
 
* Frequency rank in NSC treebank: 177
 
* Frequency in raw corpus: 1537
 
* Frequency rank in raw corpus: 247
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
problem: no definition -- Definition in Naija?
+
* Strong ting wey dey happen or [[matter]] wey person get wey fit worry im mind.  
 
+
:*{{ux|dv|Na you be, be dier '''problem'''. |(ONI_09_Before-I-Marry_M__22, You are the source of their problem.)}}
 
+
:*{{ux|dv|Na di '''problem''' girls dey get be dat. |(NST_cleaned__3732, That is the issue that girls have.)}}
# - (frequency:383)
+
:*{{ux|dv|Your life... you go still dey get pain, and '''problem''' here, and dere. |(PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be have different pains and difficulties.)}}
#: {{ux|dv|'''Problem'''. |(WAZA_06_Cigarettes_T__208, Problem.)}}
 
#: {{ux|dv|Na '''problem'''. |(NST_cleaned__7785, __no translation__)}}
 
# det (frequency:262)
 
#: {{ux|dv|Di '''problem'''. |(JOS_37_Government-Agric-And-Women_M__62, The problem.)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''problem'''… |(ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__131, The problem...)}}
 
# amod (frequency:94)
 
#: {{ux|dv|E dey cause many '''problem'''. |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__21, It is causing many problems.)}}
 
#: {{ux|dv|And that one na big '''problem'''. |(jw__16740, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:42)
 
#: {{ux|dv|Na you be, be dier '''problem'''. |(ONI_09_Before-I-Marry_M__22, You are the source of their problem.)}}
 
#: {{ux|dv|'Zamfara get '''problem''' wit security' |(bbc__9443, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|no '''problem''' |(deuber__1182, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No '''problem''', |(KAN_03_My-Plans-For-The-Country_DG__98, No problem.)}}
 
# case (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|Na because of di '''problem''' wey dey f~, his house. |(NST_cleaned__8598, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I de want help them too, especially if them de struggle with '''problem'''. |(jw__15775, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Which '''problem''' suppose make us put eye down? |(jw__45829, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So you see dese things, everywhere, '''problem''' left, right, center. |(NST_cleaned__8608, __no translation__)}}
 
# acl (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|We no get '''problem''' to go back, do elections. |(bbc__7279, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|which means '''problem''' of uh uh  uh cheating for exam. |(deuber__2383, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Na di '''problem''' girls dey get be dat. |(NST_cleaned__3732, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Which '''problem''' many refugee don face? |(jw__45828, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|So meh we no dey see dem as ehn palava, or as '''problem'''. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__83, So let's not see them as ehn predicaments or as problems.)}}
 
#: {{ux|dv|Your life... you go still dey get pain, and '''problem''' here, and dere. |(PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be having pains and problems here and there.)}}
 
# cop-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na im be di '''problem'''. |(JOS_37_Government-Agric-And-Women_M__80, That is the problem.)}}
 
#: {{ux|dv|I say ah wetin be di '''problem'''? |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__140, I said hey! What's the problem?)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Sabi people from United Nations don draw ear last year raise alarm say many Ivorians still dey suffer from skin and breathing '''problem''', and dem never fit get better help for di things wey happen because of di oil spill. |(bbc__86502, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|HRH, Tanyi Robi one of de four chiefs weh sign release di condemn weti weh di happen, say chiefs dem don ask make both side talk because whatever de '''problem''', for tradition '''problem''' di ever end up for palava tree, we di shidong tok because de war go end one day. |(bbc__55185, __no translation__)}}
 
# cop (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na '''problem'''. |(KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__59, It is a problem.)}}
 
#: {{ux|dv|Even to look for work, na im be '''problem'''. |(JOS_36_People-Suffering_M__47, Even to get work, is a problem.)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Problem''' and wahala wey dey make person no happy to serve God fit be like big mountain wey we no fit comot. |(jw__30428, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Many of Jehovah servant today dey do like Jesus because dem no let '''problem''' or any other thing comot their mind from wetin dem dey wait for. |(jw__23590, __no translation__)}}
 
# acl-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di president still talk say im no get any '''problem''' to send di New York truck attack suspect go Guantanamo Bay for Cuba. |(bbc__37474, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Amina Juma, wey dey stay for Dar es Salaam plus dey use fake nails and eyelashes, tell BBC say she neva experience any '''problem''' wit fixing fake nails and eyelash. |(bbc__14772, __no translation__)}}
 
# cc-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di tournament pass without any wahala of fan violence or '''problem''' with di facilities, FIFA president Gianni Infantino describe di tournament as great success. |(bbc__39088, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Henriette Baldwin say UNICEF go give chop for 1,300 children weh deh fit die for kwashoko, drugs for treat pikin dem weh deh get malaria, diarrhoea, and '''problem''' for breath. |(bbc__55704, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[drug problem|drug problem]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Na politicians dey put fire inside Kano drug problem - Cleric |(bbc__71697, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For 2007, Sara-Jayne need help to overcome her drug and alcohol problem. |(bbc__49614, __no translation__)}}
 
* [[drugs problem|drugs problem]]
 
 
 
#: {{ux|dv|UN dey plan to do research ontop Nigeria drugs problem later dis year Boko Haram and Tramadol |(bbc__96677, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But on top all di palava wey dey follow pickin celebrities like Lindsey Lohan wey bin act Parent Trap and Macaulay Caulkin wey bin dey Home Alone sotay dem get drugs problem, how e dey be for we pickin stars for Africa? |(bbc__23242, __no translation__)}}
 
* [[eye problem|eye problem]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Some of di health palava wey dem fit cause na heart problem, eye problem and diarrhoea. |(bbc__91199, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|year-old Aishatu dey live for Kaida Sabo village for Gwagwala, and she get eye problem. |(bbc__102845, __no translation__)}}
 
* [[heart problem|heart problem]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E get serious heart problem. |(jw__10939, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some of di health palava wey dem fit cause na heart problem, eye problem and diarrhoea. |(bbc__91199, __no translation__)}}
 
* [[skin problem|skin problem]]
 
 
 
#: {{ux|dv|From dat day, I begin torchlight all di lipstick wey dey market to find di ones wey be original to avoid skin problem na so Tolu tok. |(bbc__2996, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di British Skin Foundation tok say, pesin fit use products with hydroquinone safely under di supervision of consultant dermatologist to treat areas wey get skin problem with good results. |(bbc__30897, __no translation__)}}
 
* [[water problem|water problem]]
 
 
 
#: {{ux|dv|BBC Pidgin enta di community to take eye see how dem dey take manage wit di water problem. |(bbc__18473, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP Di water problem bin make dis big politician, Helen Zille, open mouth say she dey baff only once every three days. |(bbc__9886, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* wahala 0.85 1460, palava 0.75 822, problems 0.72 170, quarrel 0.62 206, serious 0.62 1131, situation 0.62 437, trouble 0.59 318, condition 0.58 479, sickness 0.57 386
+
* [[wahala]], [[palava]], [[kasala]]
 
 
====Antonyms====
 
* wahala 0.85 1460, palava 0.75 822, problems 0.72 170, quarrel 0.62 206, serious 0.62 1131, situation 0.62 437, trouble 0.59 318, condition 0.58 479, sickness 0.57 386
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''problem, difficulties, issues''

Latest revision as of 17:51, 12 July 2021

Naija

Etymology

From: English problem

Pronunciation

  • próblɛ̀m

Play Play

Noun

  • Strong ting wey dey happen or matter wey person get wey fit worry im mind.
  • Na you be, be dier problem.  — (ONI_09_Before-I-Marry_M__22, You are the source of their problem.)
  • Na di problem girls dey get be dat.  — (NST_cleaned__3732, That is the issue that girls have.)
  • Your life... you go still dey get pain, and problem here, and dere.  — (PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be have different pains and difficulties.)

Synonyms

Translations

  • English: problem, difficulties, issues