problem
Naija
Etymology
From: English problem
Pronunciation
- ˈprɑbləm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 74
- Frequency rank in NSC treebank: 177
- Frequency in raw corpus: 1537
- Frequency rank in raw corpus: 247
Noun
Na strong ting wey dey happen or matter wey person get.
- Na you be, be dier problem. — (ONI_09_Before-I-Marry_M__22, You are the source of their problem.)
- Na di problem girls dey get be dat. — (NST_cleaned__3732, That is the issue that girls have.)
- Your life... you go still dey get pain, and problem here, and dere. — (PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be have different pains and difficulties.)
Synonyms
Translations
- English: problem, difficulties, issues