Difference between revisions of "pure"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pjᴐ̂ | * pjᴐ̂ | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-pure.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pure.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pure.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pure.m.ogg</sm2> | ||
Line 12: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv|Na '''pure''' one. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure one.)}} | #:* {{ux|dv|Na '''pure''' one. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure one.)}} | ||
#:* {{ux|dv|E no '''pure'''. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)}} | #:* {{ux|dv|E no '''pure'''. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)}} | ||
− | #Sey someting | + | #Sey someting na original. |
#:* {{ux|dv|No, no e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it is not genuine.)}} | #:* {{ux|dv|No, no e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it is not genuine.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Check am na. We no dey sell kwekwe jeans. '''Pure''' stock jeans na im be dis. Look di label naw. Made in Texas. |(Take a look at it. We don’t sell inferior jeans. Original jeans that’s what these are. Take a look at the label. Made in Texas.)}} |
− | |||
#Sey bad ting no dey. | #Sey bad ting no dey. | ||
#:* {{ux|dv|Your heart clean, your hands '''pure'''. |(BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)}} | #:* {{ux|dv|Your heart clean, your hands '''pure'''. |(BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)}} | ||
− | #Sey bad ting no dey happen | + | #Sey bad ting no dey happen. |
#:* {{ux|dv|Make Naija for better, make di street for '''pure''', |(ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)}} | #:* {{ux|dv|Make Naija for better, make di street for '''pure''', |(ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)}} | ||
− | #Sey person no dey | + | #Sey person no dey do magomago. |
− | #:* {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no '''pure'''. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it | + | #:* {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no '''pure'''. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it will be Jude. But Jude's ways are not straightforward.)}} |
#When someting no make sense. | #When someting no make sense. | ||
#:* {{ux|dv|E no '''pure''' at all, e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)}} | #:* {{ux|dv|E no '''pure''' at all, e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)}} | ||
#:* {{ux|dv|And dat one no '''pure''' too. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)}} | #:* {{ux|dv|And dat one no '''pure''' too. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)}} | ||
#:* {{ux|dv|For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no '''pure''' at all. |(NST_cleaned__19462, The way we are talking, is not straight, is not making any sense.)}} | #:* {{ux|dv|For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no '''pure''' at all. |(NST_cleaned__19462, The way we are talking, is not straight, is not making any sense.)}} | ||
− | # | + | #Sey someting na illegal. |
#:* {{ux|dv|Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no '''pure'''. |(bbc__41691, These are some of the money Nigerians pay that are illegal.)}} | #:* {{ux|dv|Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no '''pure'''. |(bbc__41691, These are some of the money Nigerians pay that are illegal.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Charge 2: Im collect cash money wey no '''pure''' of up to $5,000,000 from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014.|(bbc__25122,Charge 2: He illegally collected cash of $5,000,000 from former Minister of State for Defence, Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014.)}} | #:* {{ux|dv|Charge 2: Im collect cash money wey no '''pure''' of up to $5,000,000 from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014.|(bbc__25122,Charge 2: He illegally collected cash of $5,000,000 from former Minister of State for Defence, Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014.)}} |
Latest revision as of 10:50, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English pure
Pronunciation
- pjᴐ̂
Adjective
- Sey someting no get yamayama.
- Na pure one. — (KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure one.)
- E no pure. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)
- Sey someting na original.
- No, no e no pure. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it is not genuine.)
- Check am na. We no dey sell kwekwe jeans. Pure stock jeans na im be dis. Look di label naw. Made in Texas. — (Take a look at it. We don’t sell inferior jeans. Original jeans that’s what these are. Take a look at the label. Made in Texas.)
- Sey bad ting no dey.
- Your heart clean, your hands pure. — (BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)
- Sey bad ting no dey happen.
- Make Naija for better, make di street for pure, — (ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)
- Sey person no dey do magomago.
- Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure. — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it will be Jude. But Jude's ways are not straightforward.)
- When someting no make sense.
- E no pure at all, e no pure. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)
- And dat one no pure too. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)
- For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no pure at all. — (NST_cleaned__19462, The way we are talking, is not straight, is not making any sense.)
- Sey someting na illegal.
- Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no pure. — (bbc__41691, These are some of the money Nigerians pay that are illegal.)
- Charge 2: Im collect cash money wey no pure of up to $5,000,000 from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014. — (bbc__25122,Charge 2: He illegally collected cash of $5,000,000 from former Minister of State for Defence, Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014.)
Synonyms
Translations
- English: pure, genuine