Difference between revisions of "pure"

Line 16: Line 16:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
#Sey someting no get yamayama.
 
#Sey someting no get yamayama.
#: {{ux|dv|Na '''pure''' one. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure one.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''pure''' one. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure one.)}}
#: {{ux|dv|E no '''pure'''. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)}}
+
#:* {{ux|dv|E no '''pure'''. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)}}
#Sey someting dey/no genuine.  
+
#Sey someting dey original.  
#: {{ux|dv|No, no e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it is not genuine.)}}
+
#:* {{ux|dv|No, no e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it is not genuine.)}}
#: {{ux|dv|Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election parole no '''pure'''. |(bbc__15963, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election parole no '''pure'''. |(bbc__15963, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Nigeria goment don close three pharmaceutical companies wey dem say di way dem dey sell drugs no '''pure'''. |(bbc__73727, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Nigeria goment don close three pharmaceutical companies wey dem say di way dem dey sell drugs no '''pure'''. |(bbc__73727, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|goddess wey only wan tins wey '''pure'''. |(bbc__8636, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|goddess wey only wan tins wey '''pure'''. |(bbc__8636, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|But clearly, some oda tins wey no '''pure''' bin dey happun inside di place. |(bbc__26942, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|But clearly, some oda tins wey no '''pure''' bin dey happun inside di place. |(bbc__26942, __no translation__)}}
#Sey bad ting dey/no dey.
+
#Sey bad ting no dey.
#: {{ux|dv|Your heart clean, your hands '''pure'''. |(BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)}}
+
#:* {{ux|dv|Your heart clean, your hands '''pure'''. |(BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)}}
#: {{ux|dv|Make Naija for better, make di street for '''pure''', |(ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)}}
+
#Sey bad ting no dey happen
 +
#:* {{ux|dv|Make Naija for better, make di street for '''pure''', |(ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)}}
 
#Sey person no dey straightforward.  
 
#Sey person no dey straightforward.  
#: {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no '''pure'''. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it is Jude. But Jude's ways are not pure.)}}
+
#:* {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no '''pure'''. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it is Jude. But Jude's ways are not pure.)}}
 
#When someting no make sense.
 
#When someting no make sense.
#: {{ux|dv|E no '''pure''' at all, e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)}}
+
#:* {{ux|dv|E no '''pure''' at all, e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)}}
#: {{ux|dv|And dat one no '''pure''' too. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)}}
+
#:* {{ux|dv|And dat one no '''pure''' too. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)}}
#: {{ux|dv|For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no '''pure''' at all. |(NST_cleaned__19462, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no '''pure''' at all. |(NST_cleaned__19462, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no '''pure''' - Police |(bbc__73392, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no '''pure''' - Police |(bbc__73392, __no translation__)}}
#Collect wey money dey illegal.
+
#Collect money wey dey illegal.
#: {{ux|dv|Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no '''pure'''. |(bbc__41691, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no '''pure'''. |(bbc__41691, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Charge 1: Im collect money wey no '''pure''' of up to N1,219,000,000  wey im use sponsor im own govnorship election for Ekiti in June, 2014 Charge 2: Im collect cash money wey no '''pure''' of up to $5,000,000  from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014 Charge 3: Im keep N300,000,000.00  for fixed deposit bank account wey no follow law Charge 4: Togeda wit Spotless Ltd. |(bbc__25122, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Charge 1: Im collect money wey no '''pure''' of up to N1,219,000,000  wey im use sponsor im own govnorship election for Ekiti in June, 2014 Charge 2: Im collect cash money wey no '''pure''' of up to $5,000,000  from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014 Charge 3: Im keep N300,000,000.00  for fixed deposit bank account wey no follow law Charge 4: Togeda wit Spotless Ltd. |(bbc__25122, __no translation__)}}
  
====Derived forms====
 
 
* [[pure Police|pure Police]]
 
 
#: {{ux|dv|'Amnesty International wan embarrass us' - Nigerian Air Force Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no pure - Police |(bbc__8640, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no pure - Police |(bbc__73392, __no translation__)}}
 
 
====Synonyms====
 
* clean 0.59 607, at-all-at-all 0.50 22, smooth 0.50 50, tolerate 0.48 44, forget 0.48 672, spoil 0.48 585, wrong 0.48 281, touch 0.44 489, exist 0.44 74
 
 
====Antonyms====
 
* clean 0.59 607, at-all-at-all 0.50 22, smooth 0.50 50, tolerate 0.48 44, forget 0.48 672, spoil 0.48 585, wrong 0.48 281, touch 0.44 489, exist 0.44 74
 
  
 +
===Synonyms===
 +
* [[clean]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: Pure, genuine

Revision as of 13:10, 27 October 2020

Naija

Etymology

From: English pure

Pronunciation

  • pjʊr

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 6
  • Frequency rank in NSC treebank: 1052
  • Frequency in raw corpus: 175
  • Frequency rank in raw corpus: 1448

Adjective

  1. Sey someting no get yamayama.
    • Na pure one.  — (KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure one.)
    • E no pure.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)
  2. Sey someting dey original.
    • No, no e no pure.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it is not genuine.)
    • Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election parole no pure.  — (bbc__15963, __no translation__)
    • Nigeria goment don close three pharmaceutical companies wey dem say di way dem dey sell drugs no pure.  — (bbc__73727, __no translation__)
    • goddess wey only wan tins wey pure.  — (bbc__8636, __no translation__)
    • But clearly, some oda tins wey no pure bin dey happun inside di place.  — (bbc__26942, __no translation__)
  3. Sey bad ting no dey.
    • Your heart clean, your hands pure.  — (BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)
  4. Sey bad ting no dey happen
    • Make Naija for better, make di street for pure,  — (ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)
  5. Sey person no dey straightforward.
    • Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it is Jude. But Jude's ways are not pure.)
  6. When someting no make sense.
    • E no pure at all, e no pure.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)
    • And dat one no pure too.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)
    • For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no pure at all.  — (NST_cleaned__19462, __no translation__)
    • Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no pure - Police  — (bbc__73392, __no translation__)
  7. Collect money wey dey illegal.
    • Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no pure.  — (bbc__41691, __no translation__)
    • Charge 1: Im collect money wey no pure of up to N1,219,000,000 wey im use sponsor im own govnorship election for Ekiti in June, 2014 Charge 2: Im collect cash money wey no pure of up to $5,000,000 from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014 Charge 3: Im keep N300,000,000.00 for fixed deposit bank account wey no follow law Charge 4: Togeda wit Spotless Ltd.  — (bbc__25122, __no translation__)


Synonyms

Translations

  • English: Pure, genuine