Difference between revisions of "pure water"

 
Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am.
 
*Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am.
:*{{ux|dv|Na '''pure water''' na im be wetin dey help us manage drinking water palaver.|(NSC_2021, Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)}}
+
:*{{ux|dv|Na '''pure water''' na im be wetin dey help us manage drinking water palaver.|(Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)}}
 
====Related form====
 
====Related form====
 
[[pure]]
 
[[pure]]
Line 20: Line 20:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
*Wetin don full everywhere wey everybody don get.
 
*Wetin don full everywhere wey everybody don get.
:* {{ux|dv| You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach [[Aba]] e go turn '''pure water''', e go plenty for street. |(NSC_2021, That designer shirt, once it gets to Aba, it'll become very common, you'll find it any nook and cranny.)}}
+
:* {{ux|dv| You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach [[Aba]] e go turn '''pure water''', e go plenty for street. |(That designer shirt, once it gets to Aba, it'll become very common, you'll find it any nook and cranny.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 10:50, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English pure and water

Pronunciation

  • pjɔ́wɔ́tà

Play Play

  • pjɔ̀wɔ̀tá

Noun

  • Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am.
  • Na pure water na im be wetin dey help us manage drinking water palaver.  — (Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)

Related form

pure

Translation

English: sachet water

Adjective

  • Wetin don full everywhere wey everybody don get.
  • You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach Aba e go turn pure water, e go plenty for street.  — (That designer shirt, once it gets to Aba, it'll become very common, you'll find it any nook and cranny.)

Related forms

pure

Synonyms

Translations

  • English: common