Difference between revisions of "pure water"
(→Naija) |
|||
(8 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * pjɔ́wɔ́tà |
<sm2>Pcm-ng-pure water.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pure water.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-pure water.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-pure water.m.ogg</sm2> |
+ | |||
+ | * pjɔ̀wɔ̀tá | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | *Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am. | |
− | + | :*{{ux|dv|Na '''pure water''' na im be wetin dey help us manage drinking water palaver.|(Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)}} | |
− | + | ====Related form==== | |
− | + | [[pure]] | |
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''sachet water'' | ||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | *Wetin don full everywhere wey everybody don get. | ||
+ | :* {{ux|dv| You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach [[Aba]] e go turn '''pure water''', e go plenty for street. |(That designer shirt, once it gets to Aba, it'll become very common, you'll find it any nook and cranny.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | [[ pure]] | + | [[pure]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[belgium]] | * [[belgium]] | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''common'' |
Latest revision as of 10:50, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English pure and water
Pronunciation
- pjɔ́wɔ́tà
- pjɔ̀wɔ̀tá
Noun
- Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am.
- Na pure water na im be wetin dey help us manage drinking water palaver. — (Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)
Related form
Translation
English: sachet water
Adjective
- Wetin don full everywhere wey everybody don get.
- You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach Aba e go turn pure water, e go plenty for street. — (That designer shirt, once it gets to Aba, it'll become very common, you'll find it any nook and cranny.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: common