Difference between revisions of "pure water"

Line 14: Line 14:
 
#Na water wey de take machine put inside rubber bag wey de dey call sachet
 
#Na water wey de take machine put inside rubber bag wey de dey call sachet
 
#:*{{ux|dv|Na '''pure water''' na im become Save our Soul for water palaver.|(NSC_Abonyi_2021,)}}
 
#:*{{ux|dv|Na '''pure water''' na im become Save our Soul for water palaver.|(NSC_Abonyi_2021,)}}
#Motor wey dey buy after person don first use
+
#Motor wey person don first use before anoder person buy am
 
#:*{{ux|dv|Na who get better money deyhow many people fit buy new motor? Pure water'''.|(Egbokhare_2021, )}}
 
#:*{{ux|dv|Na who get better money deyhow many people fit buy new motor? Pure water'''.|(Egbokhare_2021, )}}
  

Revision as of 15:22, 16 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English pure and water

Pronunciation

  • pjɔ́wɔ̀tà

Play Play

Noun

  1. Na water wey de take machine put inside rubber bag wey de dey call sachet
    • Na pure water na im become Save our Soul for water palaver.  — (NSC_Abonyi_2021,)
  2. Motor wey person don first use before anoder person buy am
    • Na who get better money deyhow many people fit buy new motor? Pure water.  — (Egbokhare_2021, )


Related forms

pure

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: clean second hand car in a very good condition, sachet water