Difference between revisions of "pure water"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Na water wey de take machine put inside rubber bag wey de dey call sachet
 
#Na water wey de take machine put inside rubber bag wey de dey call sachet
#:*{{ux|dv|Na '''pure water''' na im become Save our Soul for water palaver.|(NSC_Abonyi_2021,)}}
+
#:*{{ux|dv|Na '''pure water''' na im be wetin dey help us manage drinking water palaver.|(NSC_Abonyi_2021, Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)}}
 
#Motor wey person don first use before anoder person buy am
 
#Motor wey person don first use before anoder person buy am
#:*{{ux|dv|Na who get better money deyhow many people fit buy new motor? Pure water'''.|(Egbokhare_2021, )}}
+
#:*{{ux|dv|Na who get better money dey fit buy new motor for Naija; everybodi dey go for '''pure water'''.|(Egbokhare_2021, Only moneybags can buy brand new cars in Nigeria; others settle for second hand vehicles.)}}
  
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[ pure]]
+
[[pure]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 16:03, 16 March 2021

Naija

Etymology

From: English pure and water

Pronunciation

  • pjɔ́wɔ̀tà

Play Play

Noun

  1. Na water wey de take machine put inside rubber bag wey de dey call sachet
    • Na pure water na im be wetin dey help us manage drinking water palaver.  — (NSC_Abonyi_2021, Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)
  2. Motor wey person don first use before anoder person buy am
    • Na who get better money dey fit buy new motor for Naija; everybodi dey go for pure water.  — (Egbokhare_2021, Only moneybags can buy brand new cars in Nigeria; others settle for second hand vehicles.)


Related forms

pure

Synonyms

Translations

  • English: second hand vehicle in fairly good condition, sachet water