pure water
Naija
Etymology
From: English pure and water
Pronunciation
- pjɔ́wɔ̀tà
Noun
- Na water wey de take machine put inside rubber bag wey de dey call sachet
- Na pure water na im become Save our Soul for water palaver. — (NSC_Abonyi_2021,)
- Motor wey person don first use before anoder person buy am
- Na who get better money deyhow many people fit buy new motor? Pure water. — (Egbokhare_2021, )
Related forms
Synonyms
Translations
- English: second hand vehicle in fairly good condition, sachet water