pure water
Naija
Etymology
From: English pure and water
Pronunciation
- pjɔ́wɔ́tà
- pjɔ̀wɔ̀tá
Noun
- Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am.
- Na pure water na im be wetin dey help us manage drinking water palaver. — (Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)
Related form
Translation
English: sachet water
Adjective
- Wetin don full everywhere wey everybody don get.
- You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach Aba e go turn pure water, e go plenty for street. — (That designer shirt, once it gets to Aba, it'll become very common, you'll find it any nook and cranny.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: common