pure water

Revision as of 16:44, 8 November 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English pure and water

Pronunciation

  • pjɔ́wɔ́tà

Play Play

Noun

  1. Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am.
    • Na pure water na im be wetin dey help us manage drinking water palaver.  — (NSC_Abonyi_2021, Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)
  2. Motor wey person don first use before anoder person buy am
    • Na who get better money dey fit buy new motor for Naija; everybodi dey go for pure water.  — (Egbokhare_2021, Only moneybags can buy brand new cars in Nigeria; others settle for second hand vehicles.)
  3. Wetin don full everywhere wey everybody don get.
    • You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach Aba e go turn pure water, e go plenty for street.  — (NSC_2021, That designer shirt, once it gets to Aba, it'll become very common, you'll find it any nook and cranny.)

Related forms

pure

Synonyms

Translations

  • English: second hand vehicle in fairly good condition, sachet water, common