Difference between revisions of "put"
Line 25: | Line 25: | ||
====Serial Verb==== | ====Serial Verb==== | ||
− | + | *{{ux|dv|You turn am '''put''' inside rubber. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)}} | |
− | + | *{{ux|dv|Dat one join '''put''' for ideal man. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 18:29, 10 November 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From English put
Pronunciation
- pʊt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 326
- Frequency rank in NSC treebank: 57
- Frequency in raw corpus: 4185
- Frequency rank in raw corpus: 90
Definition
- Sey dem carry something for where e dey, carry am go anoder place.
Verb
- Sey dem carry something for where e dey, carry am go anoder place.
Transitive Verb
- E be like sey de no go put dis guy for di match o — (NSC_Emeka_2020, It looks like they won't put this guy in the match. )
Serial Verb
- You turn am put inside rubber. — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)
- Dat one join put for ideal man. — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: put