Difference between revisions of "raise"

 
(16 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
*
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''raise''
 
From: English ''raise''
Line 11: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-raise.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-raise.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 3
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1731
 
* Frequency in raw corpus: 337
 
* Frequency rank in raw corpus: 902
 
 
===Noun===
 
raise: rev up an engine
 
#: {{ux|dv|'''Raise''' di motor make we see di sound.|(Egbokhare )}}
 
 
====Related forms====
 
* [[raisehand]], [[raisehead]]
 
 
====Synonyms====
 
*
 
====Translations====
 
* English: ''rev up an engine''
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
raise: a move to support one -- Definition in Naija?
+
#Make person help person get someting wey e no get.
 +
#:*{{ux|dv|'''Raise''' small change for me make I fit buy small food.|(Find me some money to buy food.)}}
 +
#:*{{ux|dv|Dis move na to helep di kontri '''raise''' more moni. |(bbc__40950, The effort is meant to help the country raise revenue.)}}
 +
#Make person use someting take carry someting go up.
 +
#:*{{ux|dv|Moses use im two hand '''raise''' the rod wey e hold go up. |(jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)}}
 +
#:*{{ux|dv|As the man wey bin clear im throat waka go front and '''raise''' im cutlass, Okonkwo carry eye comot. |(katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)}}
 +
# Make person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well.
 +
#:*{{ux|dv|'''Raise''' di motor make we see di sound.|( Rev the engine of the car so we can ascertain how good the engine is.)}}
  
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|'''Raise''' small change for make I fit buy small food.|no translation}}
+
[[raise shoulder]], [[raise hand]]
# obj (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|Dis move na to helep di kontri '''raise''' more moni. |(bbc__40950, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Moses use im two hand '''raise''' the rod wey e hold go up. |(jw__26548, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|People for this world dey like to '''raise''' shoulder. |(jw__28321, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im add say di girl regret her actions while di parents say dem don decide to '''raise''' di baby. |(bbc__58103, __no translation__)}}
 
# obj-obl:arg (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Tips to helep parents '''raise''' beta pikin for family |(bbc__94128, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Apart from dis, Nigeria wan '''raise''' another N60 billion from taxes on top cigarettes and alcohol. |(bbc__16038, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|E '''raise''' im gold staff. |(jw__9760, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na why UNICEF say dem '''raise''' alarm, dey beg donors. |(bbc__41824, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|'I be Lesbian, but I also be pesin’ Na boy dem first '''raise''' me |(bbc__8903, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na that time I take '''raise''' my white handkerchief as I don first talk. |(jw__2748, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dis decision don '''raise''' plenti dust. |(bbc__100880, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Zahra Buhari/facebook Di Presidency for Nigeria don '''raise''' alarm of one fake Facebook account of President Muhammadu Buhari pikin Zahra. |(bbc__102024, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|No forget sey e no tey after Jehovah help Hezekiah win Sennacherib and cure im sickness na im Hezekiah begin dey '''raise''' shoulder. |(jw__3251, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na only di Senate wit two thirds vote, fit recommed for di presido to comot di CJN. Dis wan wey Buhari do don '''raise''' big constitutional wahala wey I no fit tok. |(bbc__5163, __no translation__)}}
 
# aux-mark-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|How person wey dey '''raise''' shoulder dey behave? |(jw__14860, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E show the kind change wey go happen to Pharisee people wey dey '''raise''' shoulder and the people wey accept Jesus. |(jw__8703, __no translation__)}}
 
# - (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di situation don bad sotay wen soldiers hear say Boko Haram fighters dey come na so dem go dey pick '''raise'''. Na so di soldier tok. |(bbc__1798, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bonakanda station manager, Ndoumbe Evambe Amos, tori BBC News Pidgin say na Namondo e mami '''raise''' alarm wen e call afta e hear shooting around de area. |(bbc__20423, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|As the man wey bin clear im throat waka go front and '''raise''' im cutlass, Okonkwo carry eye comot. |(katakata__56, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di centre, wey go dey for Glasgow and di Caribbean, go sponsor research work and '''raise''' awareness of di history of slavery and how e take affect di world. |(bbc__33495, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Im say di arrest dey very important even though di terror level wey dem '''raise''' go still remain for critical. |(bbc__59011, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For Twitter, Nigerians don react to di alarm wey Mr Yakasai '''raise''', and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem. |(bbc__50747, __no translation__)}}
 
# obj-obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Plenti Facebook groups don comot wey dey give free rooms and chairs to fans wey dey enta di kontri afta hotels '''raise''' price like mad. |(bbc__81896, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ananaba say di vice president comment '''raise''' legal questions becos, one pesin no fit waka say im no want di immunity wey di constitution give di office wey im dey hold. |(bbc__14971, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* donate 0.67 97, cut 0.64 495, concentrate 0.63 26, drop 0.63 501, dash 0.63 118, gada 0.62 361, sustain 0.60 36, owe 0.60 178, spend 0.60 706
+
[[fire]]
 
 
====Antonyms====
 
* donate 0.67 97, cut 0.64 495, concentrate 0.63 26, drop 0.63 501, dash 0.63 118, gada 0.62 361, sustain 0.60 36, owe 0.60 178, spend 0.60 706
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: a move to support one
+
* English: ''to support someone'', ''raise''

Latest revision as of 10:55, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English raise

Pronunciation

  • rêz

Play Play


Verb

  1. Make person help person get someting wey e no get.
    • Raise small change for me make I fit buy small food.  — (Find me some money to buy food.)
    • Dis move na to helep di kontri raise more moni.  — (bbc__40950, The effort is meant to help the country raise revenue.)
  2. Make person use someting take carry someting go up.
    • Moses use im two hand raise the rod wey e hold go up.  — (jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)
    • As the man wey bin clear im throat waka go front and raise im cutlass, Okonkwo carry eye comot.  — (katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)
  3. Make person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well.
    • Raise di motor make we see di sound.  — ( Rev the engine of the car so we can ascertain how good the engine is.)


Related forms

raise shoulder, raise hand

Synonyms

fire

Translations

  • English: to support someone, raise