Difference between revisions of "raise"
(→Verb) |
|||
Line 34: | Line 34: | ||
#:*{{ux|dv|As the man wey bin clear im throat waka go front and '''raise''' im cutlass, Okonkwo carry eye comot. |(katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)}} | #:*{{ux|dv|As the man wey bin clear im throat waka go front and '''raise''' im cutlass, Okonkwo carry eye comot. |(katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)}} | ||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
* [[raise shoulder]] | * [[raise shoulder]] | ||
− | + | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to support someone'', ''raise'' | * English: ''to support someone'', ''raise'' |
Revision as of 17:21, 22 March 2021
Naija
Etymology
From: English raise
Pronunciation
- rêz
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1731
- Frequency in raw corpus: 337
- Frequency rank in raw corpus: 902
Noun
Na sey person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well
- Raise di motor make we see di sound. — (Egbokhare_2021, Rev the engine of the car so we can be sure how good the engine is.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: rev up an engine
Verb
- Make person help person get someting wey e no get
- Raise small change for me make I fit buy small food. — (Egbokhare_2021, Find me some money to buy food.)
- Dis move na to helep di kontri raise more moni. — (bbc__40950, The effort is meant to help the country raise revenue.)
- Make person use hand take carry someting go up
- Moses use im two hand raise the rod wey e hold go up. — (jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)
- As the man wey bin clear im throat waka go front and raise im cutlass, Okonkwo carry eye comot. — (katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)
Related forms
Translations
- English: to support someone, raise