raise
Naija
Etymology
From: English raise
Pronunciation
- rêz
Noun
Na sey person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well.
- Raise di motor make we see di sound. — (Egbokhare_2021, Rev the engine of the car so we can ascertain how good the engine is.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: rev up an engine
Verb
- Make person help person get someting wey e no get.
- Raise small change for me make I fit buy small food. — (Egbokhare_2021, Find me some money to buy food.)
- Dis move na to helep di kontri raise more moni. — (bbc__40950, The effort is meant to help the country raise revenue.)
- Make person use hand take carry someting go up.
- Moses use im two hand raise the rod wey e hold go up. — (jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)
- As the man wey bin clear im throat waka go front and raise im cutlass, Okonkwo carry eye comot. — (katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)
Related forms
Translations
- English: to support someone, raise