raise

Naija

Etymology

From: English raise

Pronunciation

  • rêz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1731
  • Frequency in raw corpus: 337
  • Frequency rank in raw corpus: 902

Noun

Na sey person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well

  • Raise di motor make we see di sound.  — (Egbokhare_2021, Rev the engine of the car so we can be sure how good the engine is.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: rev up an engine

Verb

  1. Make person help person get someting wey e no get
    • Raise small change for make I fit buy small food.  — Egbokhare_
    • Dis move na to helep di kontri raise more moni.  — (bbc__40950, __no translation__)
    Apart from dis, Nigeria wan raise another N60 billion from taxes on top cigarettes and alcohol.  — (bbc__16038, __no translation__)
  2. Make person use hand take carry someting go up
    • Moses use im two hand raise the rod wey e hold go up.  — (jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)
    Na that time I take raise my white handkerchief as I don first talk.  — (jw__2748, __no translation__)
    • As the man wey bin clear im throat waka go front and raise im cutlass, Okonkwo carry eye comot.  — (katakata__56, .)

Derived forms

  1. Zahra Buhari/facebook Di Presidency for Nigeria don raise alarm of one fake Facebook account of President Muhammadu Buhari pikin Zahra.  — (bbc__102024, __no translation__)
    • Bonakanda station manager, Ndoumbe Evambe Amos, tori BBC News Pidgin say na Namondo e mami raise alarm wen e call afta e hear shooting around de area.  — (bbc__20423, __no translation__)
    Dis decision don raise plenti dust.  — (bbc__100880, __no translation__)

Translations

  • English: to support someone, raise