Difference between revisions of "raise hand"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person carry one or two of im [hand]] go up. | + | * Make person carry one or two of im [[hand]] go up. |
:*{{ux|dv|Make una '''raise hand''' make we pray.|(Egbokhare_2021, Put your hands in the air for the prayer session.)}} | :*{{ux|dv|Make una '''raise hand''' make we pray.|(Egbokhare_2021, Put your hands in the air for the prayer session.)}} | ||
:* {{ux|dv| De say make di people wey know di answer '''raise hand''', whyyou dey hide under table.|(NSC_2021, They asked that people who know the answer should raise their hands, why are you hiding under the table?)}} | :* {{ux|dv| De say make di people wey know di answer '''raise hand''', whyyou dey hide under table.|(NSC_2021, They asked that people who know the answer should raise their hands, why are you hiding under the table?)}} |
Revision as of 22:11, 3 August 2021
Naija
Etymology
From: English raise and hand
Pronunciation
- rézând
Verb
- Make person carry one or two of im hand go up.
- Make una raise hand make we pray. — (Egbokhare_2021, Put your hands in the air for the prayer session.)
- De say make di people wey know di answer raise hand, whyyou dey hide under table. — (NSC_2021, They asked that people who know the answer should raise their hands, why are you hiding under the table?)
Related forms
Translations
- English: to lift one's hand