rap

Revision as of 21:12, 24 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

  • From: English rap

Pronunciation

râp Play Play

Verb

  1. Type of way wey de dey sing song wey be sey e be like sey na talk de dey talk
    • E go hard make you see song wey de dey rap wey pidgin no dey inside.  — (NSC_2021, It'll be hard to find a rap song that doesn't have any pidgin in it.)
    • You want call who dey rap for pidgin, you no call Erriga? Haba!  —  (NSC_2021, You want to mention people who rap in pidgin and you haven't mentioned Erriga? How will that work?)
  2. Di way wey person take dey speak langua.
    • Everybody can dey claim warri. You go fit rap di waffi langua?  — (NSC_2021, Everybody likes to claim to be from Warri. But can you speak the special way they speak?)
    • Small pikin for dis side no dey tay before de begin dey rap di langua. Na normal ting for here. Even pastor sef, if e no careful e go forget imsef begin rap am as e dey preach.  —  (NSC_2021, Little children here don't even waste any time before they start to pick up the special way we speak. Even pastors, if they don't watch themselves can begin to speak that way while they preach.)

Translation

  • English: rap, speak in special codes