Difference between revisions of "reach"

 
(27 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* [[rich]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''reach''
 
From: English ''reach''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* rîtʃ
+
* rîʃ
 
<sm2>Pcm-ng-reach.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-reach.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-reach.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-reach.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 133
 
* Frequency rank in NSC treebank: 115
 
* Frequency in raw corpus: 3991
 
* Frequency rank in raw corpus: 95
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
to be enough, o be equal, attain -- Definition in Naija?
+
# Make person or someting  go dey di [[level]] of anoder ting.
 
+
#:*{{ux|dv|E never '''reach''' im papa [[level]] for di work now.|(He has not attained the same heights as his father in the profession.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|Di guy fine '''reach''' me? |(iba_07_na-love_dg__130, Is the guy as handsome as I am?)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Make person or someting fit do someting.
#: {{ux|dv|E don '''reach''' abeg.|no translation}}
+
#:*{{ux|dv|Im don know how much go '''reach''' you.|(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money will be sufficient for you.)}}
#: {{ux|dv|E never '''reach''' im papa level for di work now.|no translation}}
+
#:*{{ux|dv|Na dis ting wey you do so na im make dem dey talk sey if dey gader all di girls wey dey Ughelli e no still '''reach''' one of una.|(This thing you’ve just done is the reason why they say that if they bring all the girls in Ughelli to one of you, you still won’t be satisfied.)}}
# obj (frequency:515)
+
#:*{{ux|dv| Money dey '''reach''' person? |(Is there any amount of money that will be okay for anyone?)}}
#: {{ux|dv|'''Reach''' a'ha. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__75, Up to...aha)}}
+
#:*{{ux|dv|Know where your power '''reach'''.|(jw__21938, Accept your limitations.)}}
#: {{ux|dv|Di guy fine '''reach''' me? |(IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as me?)}}
+
# Make someting dey from one place/point go anoder place/point.
# - (frequency:307)
+
#:*{{ux|dv| When una '''reach''' house abeg help me comot soup for fridge.|(When you get home, please help me bring out the soup from the fridge.)}}
#: {{ux|dv|'''reach'''... |(NST_cleaned__37311, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| Make una quick comot abeg make una '''reach''' before traffic go plenty for road.|(You should hurry and leave so that you can get there before the traffic gets serious.)}}
#: {{ux|dv|Try '''reach'''! |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__32, try and get to...)}}
+
#:*{{ux|dv| I dey my guy house from Monday go '''reach''' Friday. E want use food kill me.|( I was at my friend's house from Monday till Friday. I had a lot to eat.)}}
# mark-obj (frequency:171)
 
#: {{ux|dv|Shot wey '''reach''' post |(bbc__89480, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Burn to '''reach''' ground |(bbc__21102, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:77)
 
#: {{ux|dv|Im don know how much go '''reach''' you. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much will be enough for you.)}}
 
#: {{ux|dv|Who fit '''reach''' you, Jehovah our God? |(jw__46101, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|So when di time '''reach'''… |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__148, So when the time comes...)}}
 
#: {{ux|dv|Know where your power '''reach'''. |(jw__21938, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:26)
 
#: {{ux|dv|Mouth no fit talk how I happy '''reach''' when I see dem! |(jw__24821, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E get age wey person suppose '''reach''' before e baptize? |(jw__8127, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:26)
 
#: {{ux|dv|E still be di same '''reach''' today. |(bbc__45655, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin help am to wait '''reach''' like that? |(jw__43451, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|How much e go give me wey go '''reach''' me? |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__137, How much is he going to give me that will be enough for me ?)}}
 
#: {{ux|dv|How much e go give me wey e go '''reach''' me? |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__139, How much is he going to give me that will be enough for me ?)}}
 
# obl:arg (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|Na so Okoye talk '''reach''' with ordinary language. |(katakata__361, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|dem no dey let am '''reach''' to disfellowship person. |(jw__8932, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|'''Reach''' ev’rywhere. |(jw__30878, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im advice still dey important '''reach''' now. |(jw__20205, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Make the way you dey sing, loud '''reach''' how you dey talk. |(jw__17096, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to di United Nations, China don invest '''reach''' $43 billion as at 2017. |(bbc__14418, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Time don '''reach''', to go help people, |(jw__37500, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|and di time wey go '''reach''' wey e no fit appeal again. |(hildrights__1422, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|E go form pikin, and the pikin wey don form fit '''reach''' were e suppose stay for the woman belle. |(jw__39353, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We dey sure sey Jehovah no go let the bad things continue to happen when the time to stop dem don '''reach'''; |(jw__38138, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Nothing fit sweet person '''reach''' to dey use plenty time preach. |(jw__23837, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E want make e get for hand, make e get '''reach''' to dey give food to im ancestor chop. |(katakata__226, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|For Bible, na almost the same thing for person to know where e suppose do '''reach''' and to carry body down. |(jw__11146, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How e be sey na almost the same thing for person to know where e suppose do '''reach''' and to carry body down? |(jw__14605, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|For seven years no body fit fall am '''reach''' Mbaino oh, '''reach''' Umuofia. |(katakata__958, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E lead dem '''reach''' Red Sea and tell dem sey make dem build small tent. |(jw__18129, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di service, wey dey among di new ones wey BBC launch to expand dia '''reach''', start for August 21 2017. |(bbc__38257, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We don see how Jehovah love us '''reach''' because of the special gift wey e give us—e send im Pikin make e come die for our sin. |(jw__39344, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di attack wey begin on Tuesday and '''reach''' Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot. |(bbc__33149, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'If your dreams no scare you, den you nova start' Ah don inspire plenty Bamenda pikin dem as ah grow for ghetto and '''reach''' level weh ah dey now, e di make dem get hope say if ah fit '''reach''' weh a dey today den dey too go fit make'am. |(bbc__9027, __no translation__)}}
 
# aux-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Reuters Officials say di number of death fit '''reach''' 200 At least 100 pipo na im don die afta one boat somersault for Lake Victoria for Tanzania, east Africa and di final number of pipo wey die fit '''reach''' up to 200. |(bbc__85361, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di talk wey I want us to talk today na di way government dey take govern us, di way de dey make deir own policy, di way de say dem dey write am down, and di way dey say dem dey do am wey be sey, e be like some area, na im dem, dis thing dey happen, and some area, e never '''reach''' at all, at all. |(JOS_16_Governors-And-Education_M__2, The talk which I want us to talk about today is the way government is governing us, the way they make their own policy, the way they say they write it down, and the way they say they do it, where it is like it seems that it's in some areas that they... these things happen, and some areas where it hasn't gotten to.)}}
 
# cc-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|And di time '''reach''' wey be sey  di wife came. |(NST_cleaned__37489, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And di time '''reach''' wey be sey (God don say dis di time wey my grandfader talk am) di wife came. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__12, And at the time put forth by God, the wife came, as foretold by my grandfather.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* pass 0.58 4987, expire 0.57 121, enter 0.54 2952, tay 0.51 251, spend 0.50 706, climb 0.50 155, recover 0.48 235, grow 0.47 785, loss 0.47 250
+
* [[do]], [[fit]]
  
====Translations====
+
====Translation====
* English: ''reach''
+
* English: ''to be enough'', ''to extend to something/somewhere'', ''sufficient'', ''till''

Latest revision as of 11:00, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English reach

Pronunciation

  • rîʃ

Play Play

Verb

  1. Make person or someting go dey di level of anoder ting.
    • E never reach im papa level for di work now.  — (He has not attained the same heights as his father in the profession.)
    • Di guy fine reach me?  — (iba_07_na-love_dg__130, Is the guy as handsome as I am?)
  2. Make person or someting fit do someting.
    • Im don know how much go reach you.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money will be sufficient for you.)
    • Na dis ting wey you do so na im make dem dey talk sey if dey gader all di girls wey dey Ughelli e no still reach one of una.  — (This thing you’ve just done is the reason why they say that if they bring all the girls in Ughelli to one of you, you still won’t be satisfied.)
    • Money dey reach person?  — (Is there any amount of money that will be okay for anyone?)
    • Know where your power reach.  — (jw__21938, Accept your limitations.)
  3. Make someting dey from one place/point go anoder place/point.
    • When una reach house abeg help me comot soup for fridge.  — (When you get home, please help me bring out the soup from the fridge.)
    • Make una quick comot abeg make una reach before traffic go plenty for road.  — (You should hurry and leave so that you can get there before the traffic gets serious.)
    • I dey my guy house from Monday go reach Friday. E want use food kill me.  — ( I was at my friend's house from Monday till Friday. I had a lot to eat.)

Synonyms

Translation

  • English: to be enough, to extend to something/somewhere, sufficient, till