Difference between revisions of "reach"

 
(15 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* [[rich]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''reach''
 
From: English ''reach''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* rîtʃ
+
* rîʃ
 
<sm2>Pcm-ng-reach.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-reach.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-reach.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-reach.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 133
 
* Frequency rank in NSC treebank: 115
 
* Frequency in raw corpus: 3991
 
* Frequency rank in raw corpus: 95
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person or someting dey di same level or no pass di level wey e suppose dey.
+
# Make person or someting go dey di [[level]] of anoder ting.
:*{{ux|dv|E don '''reach''' abeg.|(Egbokhare_2021, It is enough.)}}
+
#:*{{ux|dv|E never '''reach''' im papa [[level]] for di work now.|(He has not attained the same heights as his father in the profession.)}}
:*{{ux|dv|E never '''reach''' im papa level for di work now.|(Egbokhare_2021, He has not got to the same point as his father has at work.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di guy fine '''reach''' me? |(iba_07_na-love_dg__130, Is the guy as handsome as I am?)}}
:*{{ux|dv|Shot wey '''reach''' post.|(bbc__89480, A shot that got as far as the goal post.)}}
+
# Make person or someting fit do someting.
:*{{ux|dv|Im don know how much go '''reach''' you.|(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)}}
+
#:*{{ux|dv|Im don know how much go '''reach''' you.|(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money will be sufficient for you.)}}
:*{{ux|dv|Know where your power '''reach'''.|(jw__21938, Accept your limitations.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na dis ting wey you do so na im make dem dey talk sey if dey gader all di girls wey dey Ughelli e no still '''reach''' one of una.|(This thing you’ve just done is the reason why they say that if they bring all the girls in Ughelli to one of you, you still won’t be satisfied.)}}
 +
#:*{{ux|dv| Money dey '''reach''' person? |(Is there any amount of money that will be okay for anyone?)}}
 +
#:*{{ux|dv|Know where your power '''reach'''.|(jw__21938, Accept your limitations.)}}
 +
# Make someting dey from one place/point go anoder place/point.
 +
#:*{{ux|dv| When una '''reach''' house abeg help me comot soup for fridge.|(When you get home, please help me bring out the soup from the fridge.)}}
 +
#:*{{ux|dv| Make una quick comot abeg make una '''reach''' before traffic go plenty for road.|(You should hurry and leave so that you can get there before the traffic gets serious.)}}
 +
#:*{{ux|dv| I dey my guy house from Monday go '''reach''' Friday. E want use food kill me.|( I was at my friend's house from Monday till Friday. I had a lot to eat.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[do]]
+
* [[do]], [[fit]]
  
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''to be enough'', ''to extend to something/somewhere''
+
* English: ''to be enough'', ''to extend to something/somewhere'', ''sufficient'', ''till''
 
 
===Adverb===
 
Na as time or someting take dey waka when someting dey [[happen]].
 
:*{{ux|dv|Na so Okoye talk '''reach''' with ordinary language. |(katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)}}
 
:*{{ux|dv|Make the way you dey sing, loud '''reach''' how you dey talk. |(jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)}}
 
:*{{ux|dv|Di guy fine '''reach''' me?|(IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as I am?)}}
 
:*{{ux|dv|E lead dem '''reach''' Red Sea and tell dem sey make dem build small tent.|(jw__18129, He led them as far as the Red Sea and told them to make a small tent.)}}
 
:*{{ux|dv|Di attack wey begin on Tuesday and '''reach''' Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot.|(bbc__33149, The attack that lasted from Tuesday to Thursday made many persons flee their homes.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
*
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''for something to be as much as/as far as'', ''the extent of something''
 

Latest revision as of 11:00, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English reach

Pronunciation

  • rîʃ

Play Play

Verb

  1. Make person or someting go dey di level of anoder ting.
    • E never reach im papa level for di work now.  — (He has not attained the same heights as his father in the profession.)
    • Di guy fine reach me?  — (iba_07_na-love_dg__130, Is the guy as handsome as I am?)
  2. Make person or someting fit do someting.
    • Im don know how much go reach you.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money will be sufficient for you.)
    • Na dis ting wey you do so na im make dem dey talk sey if dey gader all di girls wey dey Ughelli e no still reach one of una.  — (This thing you’ve just done is the reason why they say that if they bring all the girls in Ughelli to one of you, you still won’t be satisfied.)
    • Money dey reach person?  — (Is there any amount of money that will be okay for anyone?)
    • Know where your power reach.  — (jw__21938, Accept your limitations.)
  3. Make someting dey from one place/point go anoder place/point.
    • When una reach house abeg help me comot soup for fridge.  — (When you get home, please help me bring out the soup from the fridge.)
    • Make una quick comot abeg make una reach before traffic go plenty for road.  — (You should hurry and leave so that you can get there before the traffic gets serious.)
    • I dey my guy house from Monday go reach Friday. E want use food kill me.  — ( I was at my friend's house from Monday till Friday. I had a lot to eat.)

Synonyms

Translation

  • English: to be enough, to extend to something/somewhere, sufficient, till