Difference between revisions of "reach"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Verb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person or someting go dey di [[level]] of anoder ting. | # Make person or someting go dey di [[level]] of anoder ting. | ||
− | #:*{{ux|dv|E never '''reach''' im papa [[level]] for di work now.|(Egbokhare_2021, He has not | + | #:*{{ux|dv|E never '''reach''' im papa [[level]] for di work now.|(Egbokhare_2021, He has not attained the same heights as his father in the profession.)}} |
+ | #:*{{ux|dv|Di guy fine '''reach''' me? |(iba_07_na-love_dg__130, Is the guy as handsome as I am?)}} | ||
# Make person or someting fit do someting. | # Make person or someting fit do someting. | ||
#:*{{ux|dv|Im don know how much go '''reach''' you.|(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money will be sufficient for you.)}} | #:*{{ux|dv|Im don know how much go '''reach''' you.|(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money will be sufficient for you.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Na dis ting wey you do so na im make dem dey talk sey if dey gader all di girls wey dey Ughelli e no still '''reach''' one of una.|(NSC_2022, This thing you’ve just done is the reason why they say that if they bring all the girls in Ughelli to one of you, you still won’t be satisfied.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv| Money dey '''reach''' person? |(NSC_2022, Is there any amount of money that will be okay for anyone?)}} | ||
#:*{{ux|dv|Know where your power '''reach'''.|(jw__21938, Accept your limitations.)}} | #:*{{ux|dv|Know where your power '''reach'''.|(jw__21938, Accept your limitations.)}} | ||
# Make someting dey from one place/point go anoder place/point. | # Make someting dey from one place/point go anoder place/point. | ||
− | + | #:*{{ux|dv| When una '''reach''' house abeg help me comot soup for fridge.|(When you get home, please help me bring out the soup from the fridge.)}} | |
+ | #:*{{ux|dv| Make una quick comot abeg make una '''reach''' before traffic go plenty for road.|(NSC_2022, You should hurry and leave so that you can get there before the traffic gets serious.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv| I dey my guy house from Monday go '''reach''' Friday. E want use food kill me.|(NSC_22022, I was at my friend's house from Monday till Friday. I had a lot to eat.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 21:22, 24 November 2022
Naija
Etymology
From: English reach
Pronunciation
- rîʃ
Verb
- Make person or someting go dey di level of anoder ting.
- E never reach im papa level for di work now. — (Egbokhare_2021, He has not attained the same heights as his father in the profession.)
- Di guy fine reach me? — (iba_07_na-love_dg__130, Is the guy as handsome as I am?)
- Make person or someting fit do someting.
- Im don know how much go reach you. — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money will be sufficient for you.)
- Na dis ting wey you do so na im make dem dey talk sey if dey gader all di girls wey dey Ughelli e no still reach one of una. — (NSC_2022, This thing you’ve just done is the reason why they say that if they bring all the girls in Ughelli to one of you, you still won’t be satisfied.)
- Money dey reach person? — (NSC_2022, Is there any amount of money that will be okay for anyone?)
- Know where your power reach. — (jw__21938, Accept your limitations.)
- Make someting dey from one place/point go anoder place/point.
- When una reach house abeg help me comot soup for fridge. — (When you get home, please help me bring out the soup from the fridge.)
- Make una quick comot abeg make una reach before traffic go plenty for road. — (NSC_2022, You should hurry and leave so that you can get there before the traffic gets serious.)
- I dey my guy house from Monday go reach Friday. E want use food kill me. — (NSC_22022, I was at my friend's house from Monday till Friday. I had a lot to eat.)
Synonyms
Translation
- English: to be enough, to extend to something/somewhere, sufficient, till
Serial Verb
- Make person or someting go dey di level of anoder ting.
- Na so Okoye talk reach with ordinary language. — (katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)
- Make the way you dey sing, loud reach how you dey talk. — (jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)
- Di guy fine reach me? — (IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as I am?)
- Make someting dey from one place/point go anoder place/point.
- E lead dem reach Red Sea and tell dem sey make dem build small tent. — (jw__18129, He led them as far as the Red Sea and told them to make a small tent.)
- I dey my guy house from Monday go reach Friday. E want use food kill me. — (NSC_2021, I was at my friend's house from Monday till Friday. I had a lot to eat.)
Translations
- English: for something to be as much as/as far as, the extent of something