Difference between revisions of "reach"

Line 30: Line 30:
  
===Adverb===
 
===Adverb===
Na as time or someting take dey waka when someting dey [[happen]].
+
Na where time meet person or where someting no fit waka [[pass]] again.
 
:*{{ux|dv|Na so Okoye talk '''reach''' with ordinary language. |(katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)}}
 
:*{{ux|dv|Na so Okoye talk '''reach''' with ordinary language. |(katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)}}
 
:*{{ux|dv|Make the way you dey sing, loud '''reach''' how you dey talk. |(jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)}}
 
:*{{ux|dv|Make the way you dey sing, loud '''reach''' how you dey talk. |(jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)}}
Line 36: Line 36:
 
:*{{ux|dv|E lead dem '''reach''' Red Sea and tell dem sey make dem build small tent.|(jw__18129, He led them as far as the Red Sea and told them to make a small tent.)}}
 
:*{{ux|dv|E lead dem '''reach''' Red Sea and tell dem sey make dem build small tent.|(jw__18129, He led them as far as the Red Sea and told them to make a small tent.)}}
 
:*{{ux|dv|Di attack wey begin on Tuesday and '''reach''' Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot.|(bbc__33149, The attack that lasted from Tuesday to Thursday made many persons flee their homes.)}}
 
====Synonyms====
 
*
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''for something to be as much as/as far as'', ''the extent of something''
 
* English: ''for something to be as much as/as far as'', ''the extent of something''

Revision as of 15:28, 1 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English reach

Pronunciation

  • rîʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 133
  • Frequency rank in NSC treebank: 115
  • Frequency in raw corpus: 3991
  • Frequency rank in raw corpus: 95

Verb

Make person or someting dey disame level or no pass di level wey e suppose dey.

  • E never reach im papa level for di work now.  — (Egbokhare_2021, He has not got to the same point as his father has at work.)
  • Im don know how much go reach you.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)
  • Know where your power reach.  — (jw__21938, Accept your limitations.)

Synonyms

Translation

  • English: to be enough, to extend to something/somewhere

Adverb

Na where time meet person or where someting no fit waka pass again.

  • Na so Okoye talk reach with ordinary language.  — (katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)
  • Make the way you dey sing, loud reach how you dey talk.  — (jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)
  • Di guy fine reach me?  — (IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as I am?)
  • E lead dem reach Red Sea and tell dem sey make dem build small tent.  — (jw__18129, He led them as far as the Red Sea and told them to make a small tent.)
  • Di attack wey begin on Tuesday and reach Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot.  — (bbc__33149, The attack that lasted from Tuesday to Thursday made many persons flee their homes.)

Translations

  • English: for something to be as much as/as far as, the extent of something