reach
Naija
Etymology
From: English reach
Pronunciation
- rîʃ
Verb
- Make person or someting go dey di level of anoder ting.
- E never reach im papa level for di work now. — (Egbokhare_2021, He has not got to the same point as his father has at work.)
- Make person or someting fit do someting.
- Im don know how much go reach you. — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money will be sufficient for you.)
- Know where your power reach. — (jw__21938, Accept your limitations.)
- Make someting dey from one place/point go anoder place/point.
Synonyms
Translation
- English: to be enough, to extend to something/somewhere, sufficient, till
Serial Verb
- Make person or someting go dey di level of anoder ting.
- Na so Okoye talk reach with ordinary language. — (katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)
- Make the way you dey sing, loud reach how you dey talk. — (jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)
- Di guy fine reach me? — (IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as I am?)
- # Make someting dey from one place/point go anoder place/point.
- E lead dem reach Red Sea and tell dem sey make dem build small tent. — (jw__18129, He led them as far as the Red Sea and told them to make a small tent.)
- I dey my guy house from Monday go reach Friday. E want use food kill me. — (NSC_2021, I was at my friend's house from Monday till Friday. I had a lot to eat.)
Translations
- English: for something to be as much as/as far as, the extent of something