Difference between revisions of "referee"

Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation 1===
 
===Pronunciation 1===
* rèfèrí  
+
*rèfèrí  
 
<sm2>Pcm-ng-referee 1.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-referee 1.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-referee 1.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-referee 1.m.ogg</sm2>

Revision as of 18:33, 19 July 2021

Naija

Alternative forms

refree, refri

Etymology

From: English referee

Pronunciation 1

  • rèfèrí

Play Play

Pronunciation2

  • rèfrí


Noun

Person wey no join dose wey dey play game wey e work na to help dose wey dey play make de no do ojoro.

  • Di referee for di match no get joy o; na so so red card e dey nack player wey do anyhow.  — (NSC_Abonyi_2020, The referee is no-nonsense; for every foul he gave a red card.)

Antonym

player

Translation

  • English: referee

Verb

Sey person wey no join dose wey dey play game dey help dose wey dey play make de no do ojoro.

  • Make e be sey di referee wey go referee Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil.  — (NSC_Abonyi_2020, We hope that the referee officiating the Champions League final remains impartial so the game can be evenly contested.)

Translation

  • English: to refer a match