Difference between revisions of "referee"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
<sm2>Pcm-ng-referee 1.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-referee 1.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Pronunciation 2=== |
*rèfrí | *rèfrí | ||
<sm2>Pcm-ng-refree 2.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-refree 2.f.ogg</sm2> |
Revision as of 18:34, 19 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English referee
Pronunciation 1
- rèfèrí
Pronunciation 2
- rèfrí
Noun
Person wey no join dose wey dey play game wey e work na to help dose wey dey play make de no do ojoro.
- Di referee for di match no get joy o; na so so red card e dey nack player wey do anyhow. — (NSC_Abonyi_2020, The referee is no-nonsense; for every foul he gave a red card.)
Antonym
Translation
- English: referee
Verb
Sey person wey no join dose wey dey play game dey help dose wey dey play make de no do ojoro.
- Make e be sey di referee wey go referee Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil. — (NSC_Abonyi_2020, We hope that the referee officiating the Champions League final remains impartial so the game can be evenly contested.)
Translation
- English: to refer a match