Difference between revisions of "referee"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 27: | Line 27: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Sey person wey no join dose wey dey [[play]] game dey help dose wey dey [[play]] make de no do [[ojoro]]. | Sey person wey no join dose wey dey [[play]] game dey help dose wey dey [[play]] make de no do [[ojoro]]. | ||
− | :*{{ux|dv|Make e be sey di referee wey go '''referee''' Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil.|( | + | :*{{ux|dv|Make e be sey di referee wey go '''referee''' Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil.|(NSC_2020, We hope that the referee officiating the Champions League final remains impartial so the game can be evenly contested.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''to refer a match'' | * English: ''to refer a match'' |
Revision as of 21:38, 24 November 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English referee
Pronunciation 1
- rèfèrí
Pronunciation 2
- rèfrí
Noun
Person wey no join dose wey dey play game wey e work na to help dose wey dey play make de no do ojoro.
- Di referee for di match no get joy o; na so so red card e dey nack player wey do anyhow. — (NSC_2020, The referee is no-nonsense; for every foul he gave a red card.)
Antonym
Translation
- English: referee
Verb
Sey person wey no join dose wey dey play game dey help dose wey dey play make de no do ojoro.
- Make e be sey di referee wey go referee Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil. — (NSC_2020, We hope that the referee officiating the Champions League final remains impartial so the game can be evenly contested.)
Translation
- English: to refer a match