Difference between revisions of "referee"
(→Naija) |
|||
(9 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation 1=== | ===Pronunciation 1=== | ||
− | * | + | *rɛ̀fɛ̀rí |
<sm2>Pcm-ng-referee 1.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-referee 1.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-referee2.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-referee2.m.ogg</sm2> | ||
===Pronunciation 2=== | ===Pronunciation 2=== | ||
− | * | + | *rɛ̀frí |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-referee 2.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-referee 1.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-referee 1.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Person wey no join dose wey dey [[play]] game wey e work na to help dose wey dey [[play]] make de no do [[ojoro]]. | Person wey no join dose wey dey [[play]] game wey e work na to help dose wey dey [[play]] make de no do [[ojoro]]. | ||
− | :*{{ux|dv|Di '''referee''' for di match no get joy o; na so so red card e dey [[nack]] player wey do anyhow.|( | + | :*{{ux|dv|Di '''referee''' for di match no get joy o; na so so red card e dey [[nack]] player wey do anyhow.|(The referee is no-nonsense; for every foul he gave a red card.)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
Line 26: | Line 26: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Sey person wey no join | + | Sey person wey no join people wey dey [[play]] game dey help dose wey dey [[play]] make de no do [[ojoro]] and make dem d tings as de suppose d am. |
− | :*{{ux|dv|Make e be sey di referee wey go '''referee''' Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil.|( | + | :*{{ux|dv|Make e be sey di referee wey go '''referee''' Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil.|(We hope that the referee officiating the Champions League final remains impartial so the game can be evenly contested.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''to refer a match'' | * English: ''to refer a match'' |
Latest revision as of 13:59, 9 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English referee
Pronunciation 1
- rɛ̀fɛ̀rí
Pronunciation 2
- rɛ̀frí
Noun
Person wey no join dose wey dey play game wey e work na to help dose wey dey play make de no do ojoro.
- Di referee for di match no get joy o; na so so red card e dey nack player wey do anyhow. — (The referee is no-nonsense; for every foul he gave a red card.)
Antonym
Translation
- English: referee
Verb
Sey person wey no join people wey dey play game dey help dose wey dey play make de no do ojoro and make dem d tings as de suppose d am.
- Make e be sey di referee wey go referee Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil. — (We hope that the referee officiating the Champions League final remains impartial so the game can be evenly contested.)
Translation
- English: to refer a match