referee

Naija

Alternative forms

refree, refri

Etymology

From: English referee

Pronunciation1

  • rèfèrí


Pronunciation2

  • rèfrí


Noun

Na person wey no join dose wey dey play game wey e work na to help dose wey dey play make de no do ojoro.

  • Di referee for di match no get joy o; na so so red card e dey nack player wey do anyhow.  — (NSC_Abonyi_2020, The referee is no-nonsense; for every foul he gave a red card.)

Antonym

player

Translation

  • English: referee

Verb

Sey person dey