referee
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English referee
Pronunciation 1
- rèfèrí
Pronunciation 2
- rèfrí
Noun
Person wey no join dose wey dey play game wey e work na to help dose wey dey play make de no do ojoro.
- Di referee for di match no get joy o; na so so red card e dey nack player wey do anyhow. — (NSC_2020, The referee is no-nonsense; for every foul he gave a red card.)
Antonym
Translation
- English: referee
Verb
Sey person wey no join dose wey dey play game dey help dose wey dey play make de no do ojoro.
- Make e be sey di referee wey go referee Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil. — (NSC_2020, We hope that the referee officiating the Champions League final remains impartial so the game can be evenly contested.)
Translation
- English: to refer a match