remember

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English remember

Pronunciation

  • rìmɛ́mbà

Play Play

Verb

  • Sey someting wey don happen pass or person wey person know come enter person mind.
  • You no remember me again? No be me carry you go travel last month?  — (Don't you remember me anymore? I gave took you on a trip last month.)
  • E dey cry sey you no remember am.  — (She has been crying that you don’t remember am.)

Antonyms

Translations

  • English: recall, recollect