remember
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English remember
Pronunciation
- rìmémbà
Verb
Sey someting wey don happen pass enter person mind.
- You no remember me again, no be me carry you go travel last month? — (Egbokhare_2021, Don't you remember me anymore? I gave took you on a trip last month.
Antonyms
Translations
- English: recall, recollect