remember
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English remember
Pronunciation
- rìmémbà
Verb
- Sey someting wey don happen pass or person wey person know come enter person mind.
- You no remember me again? No be me carry you go travel last month? — (Don't you remember me anymore? I gave took you on a trip last month.)
- E dey cry sey you no remember am. — (She has been crying that you don’t remember am.)
Antonyms
Translations
- English: recall, recollect