remember

Revision as of 21:53, 24 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English remember

Pronunciation

  • rìmémbà

Play Play

Verb

  • Sey someting wey don happen pass or person wey person know come enter person mind.
  • You no remember me again? No be me carry you go travel last month?  — (Egbokhare_2021, Don't you remember me anymore? I gave took you on a trip last month.)
  • E dey cry sey you no remember am.  — (NSC_2022, She has been crying that you don’t remember am.)

Antonyms

Translations

  • English: recall, recollect