robber

Naija

Alternative forms

  • roba

Etymology

From: English robber

Pronunciation

  • ˈrɑbər

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3646
  • Frequency in raw corpus: 34
  • Frequency rank in raw corpus: 3988

Noun

robber: no definition -- Definition in Naija?


  1. amod (frequency:6)
    na when armed robber don come.  — (deuber__2524, __no translation__)
    and e no really take uh big money to fight armed robber.  — (deuber__2560, __no translation__)
  2. amod-det (frequency:3)
    even self if di armed robber dey dere self.  — (deuber__2530, __no translation__)
    to understand how to fight dis armed robber  — (deuber__2540, __no translation__)
  3. amod-case (frequency:2)
    Police man don turn to armed robber now.  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__39, The police man has turned into an armed robber.)
    Di tin wey me I wan ask you be sey police wey suppose eh dey secure people, wey dey come dey be turn to armed robber, e good?  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__32, The thing I want to ask you is that the police that is supposed to secure people, are now turning into armed robbers, is it good ?)
  4. amod-case-flat (frequency:2)
    Cameroon dey treat journalist like armed robber -President CUJ Journalist wey gendarmerie invite say freedom of speech still far for Cameroon  — (bbc__24383, __no translation__)
    How Bleu Ivy Hotel staff beat BBC journalist, seize equipment Cameroon dey treat journalist like armed robber -President CUJ Journalist don deny Police oga video  — (bbc__56200, __no translation__)
  5. acl:relcl-compound (frequency:2)
    You don see highway robber wey wan enter your house?Sorry sir, I forget.  — (deuber__5628, __no translation__)
    Eric come also tell reporters say dia papa na bank robber wey been dey for di FBI most wanted list and don first escape from prison.  — (bbc__47146, __no translation__)

Derived forms

  1. Equinox TV Journalists say dem shock for de way wey authorities treat journalist Mimi Mefo, laik arm robber  — (bbc__47106, __no translation__)
    Equinox TV Mimi Mefo dey work for Equinox TV Denis Nkwebo, President of de Cameroon Union of Journalists CUJ say dem don shock for de way wey authorities treat journalist Mimi Mefo, laik arm robber, handcuff e put e for prison.  — (bbc__47107, __no translation__)
  1. armed robber go pass.  — (deuber__2533, __no translation__)
    dem go dey look armed robber.  — (deuber__2532, __no translation__)
  1. But dis armi robber matter don bad well well o, sotay small small pikin dem wey no reach fifteen year self don begin follow for dis bad operation.  — (deuber__5293, __no translation__)
    But one bad pikin wey dis armi robber matter don come born for ground now be as people come dey use am to take kill dose wey dem no like or wey dem get trouble on top business with.  — (deuber__5294, __no translation__)
  1. Na, na, na dem be highwa~, high~, highway robber now.  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__103, It is them who are the highway robbers now.)
    You don see highway robber wey wan enter your house?Sorry sir, I forget.  — (deuber__5628, __no translation__)
  1. Cameroon dey treat journalist like armed robber -President CUJ Journalist wey gendarmerie invite say freedom of speech still far for Cameroon  — (bbc__24383, __no translation__)
    How Bleu Ivy Hotel staff beat BBC journalist, seize equipment Cameroon dey treat journalist like armed robber -President CUJ Journalist don deny Police oga video  — (bbc__56200, __no translation__)

Synonyms

  • robbers 0.78 67, civilians 0.75 128, armed 0.74 238, suicide 0.73 158, robbery 0.73 125, suspected 0.71 172, gunmen 0.70 201, attackers 0.69 110, forces 0.68 456

Antonyms

  • robbers 0.78 67, civilians 0.75 128, armed 0.74 238, suicide 0.73 158, robbery 0.73 125, suspected 0.71 172, gunmen 0.70 201, attackers 0.69 110, forces 0.68 456

Translations

  • English: no definition