room

Naija

Etymology

From: English room

Pronunciation

  • rûm

Play Play

Noun

  • Di different part of house wey de divide make e be different different tings.
  • Na so some landlord dey build house wey di room no reach anyting but di money go plenty.  — (Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)
  • Big man house get plenty room pass poor man house.  — (There are more rooms in a rich man's house than in the house of a poor man.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: room