Difference between revisions of "room"

 
(5 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na di small or big place for house wey de take share am down.
+
* Di different part of house wey de divide make e be different different tings.
:*{{ux|dv|Na so some landlord dey build house wey the '''room''' no reach anyting but the money go plenty. |(NSC_Abonyi_2021, Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)}}
+
:* {{ux|dv|Na so some landlord dey build house wey di '''room''' no reach anyting but di money go plenty. |(Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)}}
:*{{ux|dv|Big man house get plenty '''room''' pass poor man house. |(NSC_Abonyi_2021, There are more rooms in a rich man's house than in a poor man's.)}}
+
:* {{ux|dv|Big man house get plenty '''room''' pass poor man house. |(There are more rooms in a rich man's house than in the house of a poor man.)}}
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[room and parlour]]
 
* [[room and parlour]]

Latest revision as of 14:18, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English room

Pronunciation

  • rûm

Play Play

Noun

  • Di different part of house wey de divide make e be different different tings.
  • Na so some landlord dey build house wey di room no reach anyting but di money go plenty.  — (Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)
  • Big man house get plenty room pass poor man house.  — (There are more rooms in a rich man's house than in the house of a poor man.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: room