Difference between revisions of "room"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na di small or big place for house wey de take share am down.
+
Di different portion wey de dey share inside house.
 
:*{{ux|dv|Na so some landlord dey build house wey the '''room''' no reach anyting but the money go plenty. |(NSC_Abonyi_2021, Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)}}
 
:*{{ux|dv|Na so some landlord dey build house wey the '''room''' no reach anyting but the money go plenty. |(NSC_Abonyi_2021, Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)}}
 
:*{{ux|dv|Big man house get plenty '''room''' pass poor man house. |(NSC_Abonyi_2021, There are more rooms in a rich man's house than in a poor man's.)}}
 
:*{{ux|dv|Big man house get plenty '''room''' pass poor man house. |(NSC_Abonyi_2021, There are more rooms in a rich man's house than in a poor man's.)}}

Revision as of 14:07, 8 July 2021

Naija

Etymology

From: English room

Pronunciation

  • rûm

Play Play

Noun

Di different portion wey de dey share inside house.

  • Na so some landlord dey build house wey the room no reach anyting but the money go plenty.  — (NSC_Abonyi_2021, Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)
  • Big man house get plenty room pass poor man house.  — (NSC_Abonyi_2021, There are more rooms in a rich man's house than in a poor man's.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: room