room
Naija
Etymology
From: English room
Pronunciation
- rûm
Noun
- Di different portion wey de dey share inside house.
- Na so some landlord dey build house wey the room no reach anyting but the money go plenty. — (NSC_Abonyi_2021, Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)
- Big man house get plenty room pass poor man house. — (NSC_Abonyi_2021, There are more rooms in a rich man's house than in a poor man's.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: room