Difference between revisions of "sabi person"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey be sey e know about someting well well.
 
* Person wey be sey e know about someting well well.
:* {{ux|dv| Di '''sabi person''' for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make [[tata]] dey die.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)}}
+
:* {{ux|dv| Di '''sabi person''' for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make [[tata]] dey die.|(NSC_2020, The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)}}
:* {{ux|dv| De no just carry dey become '''sabi person''' for dis matter, e dey take time small. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time.)}}
+
:* {{ux|dv| De no just carry dey become '''sabi person''' for dis matter, e dey take time small. | (NSC_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time.)}}
  
 
===Related form===
 
===Related form===

Revision as of 05:49, 20 December 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From Portuguese: sabir and English person

Pronunciation

  • sàbípɛ́sɪ̌n

Play Play

Noun

  • Person wey be sey e know about someting well well.
  • Di sabi person for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make tata dey die.  — (NSC_2020, The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)
  • De no just carry dey become sabi person for dis matter, e dey take time small.  —  (NSC_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time.)

Related form

Translations

  • English: expert