sabi person
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Portuguese sabir and English person
Pronunciation
- ˈsàbípɛ́sɪ̌n
Noun
- Person wey be sey e know about someting well well.
- Di sabi person for inside mama and small pikin medicine don talk sey Nigeria don dey try to stop make tata dey die. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The expert in pediatric medicine has said that Nigeria has been trying to stop child mortality.)
- De no just carry dey become sabi person for dis matter, e dey take time small. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, They do not just become an expert in this matter, it takes quite some time).
Translations
- English: expert