Difference between revisions of "salute"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Sey person dey greet another person
+
* Greet wey person dey greet another person.
#:* {{ux|dv| unless you give the full elders in council their proper '''salute''' dem no go let you talk | (NSC_Agnes2020, without giving the elders te approriate greeting, you wont be allowed to talk)}}
+
:* {{ux|dv| Unless you give di full elders for council deir proper '''salute''' dem no go let you talk.|(NSC_Agnes_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)}}
 +
{{ux|dv| Oga I dey troway '''salute'''.|(NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)}}
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===
 
[[greet]], [[cut-head]]  
 
[[greet]], [[cut-head]]  
 
 
===Antonyms===
 
===Antonyms===
 
[[disrespect]]
 
[[disrespect]]
 +
===Translations===
 +
* English: ''greeting''
 +
  
===Translations===
 
* English: ''to greet''
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person give thank or praise to anoder  
+
* Make person dey greet anoder person.
* {{ux|dv| oga i dey throway '''salute''' | (NSC_Agnes2020, Oga, I am greeting you)}}
+
:* {{ux|dv| I '''salute''' di officer.|(NSC_2020, I saluted the officer.)}}
 +
:* {{ux|dv| As deir oga enter, dem begin '''salute''' am.|(NSC_2020, Immediately their boss entered, they showed him respect by greeting him.)}}
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===
[[greet]].
+
* [[greet]], [[hail]]
 
 
 
===Translations===
 
===Translations===
* English: ''to give courtesy''
+
* English: ''to give courtesy, greet''

Revision as of 16:49, 26 August 2021

Naija

Alternative form

salut

Etymology

From: English: salut

Pronunciation

  • saljut

Noun

  • Greet wey person dey greet another person.
  • Unless you give di full elders for council deir proper salute dem no go let you talk.  — (NSC_Agnes_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)

Oga I dey troway salute.  — (NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)

Synonyms

greet, cut-head

Antonyms

disrespect

Translations

  • English: greeting


Verb

  • Make person dey greet anoder person.
  • I salute di officer.  — (NSC_2020, I saluted the officer.)
  • As deir oga enter, dem begin salute am.  — (NSC_2020, Immediately their boss entered, they showed him respect by greeting him.)

Synonyms

Translations

  • English: to give courtesy, greet